Faecal microbiota transplantation (FMT), wey dem aslo sabi as stool, poo or poo transplant, na emerging treatment for gut diseases. Rick Dallaway, wey get a rare liver condition, participate for one trial wey involve dis procedure wit hope say e go help manage im symptoms.