Salwan Momika death: Iraqi man wey burn Quran for Sweden dey shot dead inside house for Stockholm

Reports say dem kill Salwan Momika, 38, for one house for Södertälje, Stockholm, on Wednesday evening.

Source: Salwan Momika death: Iraqi man wey burn Quran for Sweden dey shot dead inside house for Stockholm – BBC News Pidgin