Munich car attack suspect dey identified as asylum seeker from Afghanistan – BBC News Pidgin

Police don identify one 24-year-old Afghan asylum seeker as di driver and suspect wey drive one car and jam some group of pipo for Munich, Germany.

Source: Munich car attack suspect dey identified as asylum seeker from Afghanistan – BBC News Pidgin