President Cyrill Ramaphosa don call one group of 59 white South Africans wey japa go US to settle say dem be “cowards”, say “dem go come back soon.”
Source: White South Africans leaving for US be ‘cowards wey go come back’, Ramaphosa tok – BBC News Pidgin