‘Anytin fit happun to me now’ – Gay pesin cry out afta Ghana parliament pass fresh anti-LGBTQ bill 

LGBTQ pipo and advocates no want make Ghana president sign di new anti-gay bill wey parliament pass on 29 May 2026 sake of say e go make pipo live in danger of arrest and prison terms.

Source: ‘Anytin fit happun to me now’ – Gay pesin cry out afta Ghana parliament pass fresh anti-LGBTQ bill – BBC News Pidgin