Ewurabena Quartey: ‘Why you gatz say sorry to deadi bodi if you mistakenly step on am’ – Mortician 

Ewurabena wey dey live for mortuary say her aim for di industry na to help families of pipo wey don kpai give dia loved ones befitting burial.

Source: Ewurabena Quartey: ‘Why you gatz say sorry to deadi bodi if you mistakenly step on am’ – Mortician – BBC News Pidgin