‘Genital theft’ accusations: How social media fuel penis theft rumours wey turn deadly 

More dan 80 pipo bin kpai between October 2025 and July dis year following false accusations about wetin dem call “genital theft”, di BBC Global Disinformation Unit don find afta dem gada data from forces across six African kontries.

Source: ‘Genital theft’ accusations: How social media fuel penis theft rumours wey turn deadly – BBC News Pidgin