White South Africans leaving for US be ‘cowards wey go come back’, Ramaphosa tok – BBC News Pidgin

President Cyrill Ramaphosa don call one group of 59 white South Africans wey japa go US to settle say dem be “cowards”, say “dem go come back soon.”

Source: White South Africans leaving for US be ‘cowards wey go come back’, Ramaphosa tok – BBC News Pidgin