Martian meteorite: Mars rock wey dem find for Niger sell for millions in New York 

Di West African kontri dey investigate how one space rock wey dem find for Niger land and end up for sale for New York.

Source: Martian meteorite: Mars rock wey dem find for Niger sell for millions in New York – BBC News Pidgin