Ice on testicles and donating blood – di myths dem tell men wey dey try boost dia sperm

With men fertility increasingly in di spotlight, we meet di men wey dey use unproven “hacks” promoted by influencers to up dia sperm counts.

Source: Ice on testicles and donating blood – di myths dem tell men wey dey try boost dia sperm – BBC News Pidgin