Penis enlargement: Why some men dey use fillers to make dia own big – wetin be di risk? 

Penis fillers, wey dem design to increase di organ size don dey gain popularity, despite warnings say e get complications.

Source: Penis enlargement: Why some men dey use fillers to make dia own big – wetin be di risk? – BBC News Pidgin