Meth lab in Nigeria: Mexicans na di highest foreigners we don arrest for illegal meth labs – NDLEA bust wia dem dey cook drugs

 

NDLEA confam say na Mexicans be di highest foreigners wey dem don arrest so far sake of methamphetamine production.

Source: Meth lab in Nigeria: ‘Mexicans na di highest foreigners we don arrest for illegal meth labs’ – NDLEA bust wia dem dey cook drugs – BBC News Pidgin