Methanol poisoning: How illegal alcohol fit kill you – BBC News Pidgin

Even small amount methanol wey pesin drink fit cause acute destruction of parts of di central nervous system and e dey lead to blindness wey you no fit reverse.

Source: Methanol poisoning: How illegal alcohol fit kill you – BBC News Pidgin